Di Democratic Republic of Congo dey inside serious trouble as fighters from di M23 rebel group don dey enta through di kontri east and dey battle di national army and dem dey capture key places as ...
Spencer Pratt and Heidi Montag are defending themselves after fans donated more than $100,000 to them because their family home burned down in the Palisades Fire in Los Angeles last week.
Scientists don confam di perfect way to boil egg – surprisingly, e go take half an hour. Na fact say to cook perfectly boiled egg dey hard. Breakfast sometimes fit no turn out well, wen afta you ...
Papa of di late Nigerian singer Ileroluwa Imole Aloba AKA. Mohbad say na till authorities determine wetin kill im son, na im dem go bury am. Mr. Joseph Aloba for exclusive interview wit BBC Pidgin ...
Di Nigeria House of Representatives on Thursday pass one proposal for goment to create 31 new states on top di 36 states wey already dey exist for di kontri. Dis proposal, if goment implement am ...
Di Nigerians in Diaspora Commission (NiDCOM) hail Amanda Azubuike wey gbab historic promotion to Brigadier General in di United States Army. America decorate 57-year-old Amanda Azubuike wey be ...
Wen I first drive into DR Congo eastern city of Goma, e hard me to tell weda I don enter a conflict zone. Goma residents full di streets a few miles from di border with Rwanda - commuters dey go ...
Di biggest music show for di world go happun dis weekend for America. Di Grammy Awards 2025 go showcase some ogbonge stars for di music industry from Afrobeat, pop, rock and hip-hop. Nigeria ...
As dusk begin settle over Mbacke Kadior, one village for central Senegal, di chants of di Muslim worshippers wey wear patchwork garments fill di air. As dem gada for one tight circle outside one ...
Donald Trump don move back to White House afta dem officially swear am in as di 47th president of di United States. Di inauguration Day include a formal swearing-in ceremony as well as musical ...
Di first wife of South Africa Zulu King Misuzulu kaZwelithini don fail for her legal attempt to stop im plans to marry third wife. Queen Ntokozo kaMayisela bin go court ahead of di wedding wey dey ...
ROME CITY — Marylin May (Walter) Donat, age 84, of Rome City and Orchard Pointe in Kendallville, Indiana, passed away on Tuesday, Jan. 28, 2025, at Parkview Regional Medical Center in Fort Wayne.